
Naija Jokes β The Aboki Okada Rider
Instead of all these Aboki Okada riders to tell you they donβt know the place you are want to go,
They will just call price for you anyhow
Today, I decided to teach one of them a lesson.
πππππ
MEπ¨: Bike, Bike, you dey go?
ABOKIπ³: Oga where I dey go?
MEπ¨: Russia, How much?
ABOKIπ³: Kai! Oga how much I gwo fay?
MEπ¨: You tell me how much you go collect..
Abokiπ³: β¦150π΄ oga.
MEπ¨: Ha? Russia no far na, no be β¦70π΄?
Abokiπ³: I know the flace oga, fay β¦150π΄ gaskia!
MEπ¨: Oya make we goβ¦
You May Like ππ½
Why Sani Abacha Is A Saint Compared To Our Current Politicians
(Starts Bike)
Since 2 hours on bikeπ², we are still on our way to Russia.ππ
Abokiπ³ don driveπ²π² round town and Iβm enjoying the ride.πππ
ABOKIπ³: Oga, I neva reach?
MEπ¨: No ooo! E remain small; but you say you know the place?
ABOKIπ³: Yes I know am Oga, I dey por pront but your money I don pass β¦150π΄.
MEπ¨: No wΓ hΓ‘lΓ , I go Add β¦20 β¦ Just continueβ¦
Aboki : kai oga , kai , I small oga, put am #50
My people, I go gist una how e end.
But not now sha,
we still dey road.
Today, I must reach Russia with β¦170. πΊπ» π π π π
Kai π π€£ π
Naija Jokes β The Aboki Okada Rider
For more jokes visit
https://www.facebook.com/naijalikeplay
You must log in to post a comment.